03/04/2023
You know say as POS agent, you fit start your own Akawo Business
Join 100+ akawo agent make you enjoy better packages, even stand a chance to collect better smart phone.
Make you too upgrade...
Na you go still dey incharge of your customer and their money,
just use akawo.me application dey record your daily transaction.
Make your customer sef see say you don upgrade.
✅ Easy sign up
✅ Alert notification
✅ Access to loan
✅ Better record keeping
✅ Better bonuses
✅ Secure process
Oya make you sign up https://akawo.me or call 0816 465 9672
This package na for pipo way dey do Akawo business or intend to start one