17/11/2016
ABUJA- FORMER spokesperson of ex- President Goodluck Jonathan’s campaign organisation, Chief Femi Fani- Kayode don yan sey the President- elect of the United States of America, USA, Donald Trump no go gree mek dem turn Naija islam country. Bros Fani- Kayode bin call Trump for phone to show say him h...