Chuks Daniel

Chuks Daniel Let have fun FAITHFULNESS IN A LITTLE THING IN A BIG THING

26/05/2025

follow for more

13/02/2025
🤣🤣🤣🤣🤣
03/07/2023

🤣🤣🤣🤣🤣

02/07/2023



Mr Chairman,
Accurate Time Keeper,
Impartial Panel of Judges,
My Able Friends,
Fellow Co Debator
All protocols duly observed.

My name is my name 🤣and I am here to propose the motion that states: "Nobody Senior Another Person For This Life, Life Na Turn By Turn" with the following reasons:

1. Dem first born you no mean say na you go first die.

2. If you first me touch ceiling because you tall, I go first you to pick stone for ground because i near ground pass you.

3. You fit first me enter SS1 and I fit first you enter University.

4. My jeep fit stop for road while your Beetle fit carry you dey go your house.

5. Girl wey marry last year fit born pikin before woman wey marry 10 years ago.

6. Small boy wey just finish school fit begin work before chairman wey do NYSC 2015.

7. If aeroplane engine knock, both person wey dey first class and the one for economy, na the same God dem go call.

8. Na Oga dey pay driver, but AC dey first blow driver before e reach oga for back.

9. Person wey dey healthy fit die before person wey dey sick.

10. You dey stay upstairs no mean say you near God pass.

11. You help me today, no mean say, i no fit help you tomorrow.

12. When you see me na when i see you.

13.you first me enter school,no mean say u go first me succeed

14. Mr time keeper, as you want to ring that bell, may your time in this world not be over.

I hope with these few points of mine, I have been able to convince and not confuse you that "Nobody Senior Another Person For This Life. Life na just turn by turn"!🥳😜

Thank you and be bless!!

02/07/2023

From my Inbox 📥

Hello Beautiful Soul, Please sorry if I violated your privacy, I have been following you for some time now and I have seen how you resolve some difficult issues through your followers..

Please hide my ID.. I have a girlfriend that was there for me years ago when there was nothing, we dated for years in trenches and she was there for me in everything until she gave up on waiting for me to hit jackpot. God has answered my prayers as I'm doing very well now, I don't know how she heard about it
and came back begging for me to accept her back, saying that she was misled by her friends to leave me to meet made men's.

the truth is I don't want to have anything to do with her because she left without a word when the blessings was drawing close. so I thought of a way to settle her by opening a Luxury female boutique for her in appreciation for the time she waited for me and supported me.

please I'm I doing the right thing or should i consider her plea and accept her back because I'm still single ever since then.

I'll be at the comment section. Thank you 😊

09/06/2023
02/05/2023
02/05/2023
01/05/2023

Address

Akwa

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Chuks Daniel posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Chuks Daniel:

Share

Category