Wazobia FM 99.5 Abuja

Wazobia FM 99.5 Abuja Wazobia FM Abuja is the first pidgin english Radio station in Nigeria, Live from the FCT. For Advert Placement & Enquiries
πŸ“ž +234 802 264 1218

The official page for Wazobia FM Abuja, Your Chook Mouth station in the Federal Capital Territory

03/09/2026

πŸŽ₯ Wazobia All Stars (Episode 2): MC BLUETOOTH - "Dem say dem say"

You fit listen to your no. 1 station 🫳
πŸ“» 99.5 Wazobia FM Abuja
πŸ“² wazobiafm.com/abuja

As 2027 don dey near, politics for we Kontri, Naija don dey take another shape with different yarnings wey no too sweet ...
01/09/2026

As 2027 don dey near, politics for we Kontri, Naija don dey take another shape with different yarnings wey no too sweet belle, sake of say politicians don dey ginger dem followers to cause katakata.

On top Area gist with Mc Bluetooth ccfr, Dr Emmanuel Nkanta wey be the Deputy Director, The Kukah Centre go on top di mata wey concern signing of the National peace accord, and wetin e mean for we Kontri plus the wey dey come.

01/09/2026

πŸŽ₯ Wazobia All Stars (Episode 1): CHINATU - "Prep Palava"

You fit listen to your no. 1 station 🫳
πŸ“» 99.5 Wazobia FM Abuja
πŸ“² wazobiafm.com/abuja

31/08/2026

You fit guess wetin we dey yarn on top?

Oya πŸ‘‡πŸ½πŸ€ 

26/08/2026

Wait till the end fes... πŸ˜‚ πŸ˜‚ We don catch Mc Bluetooth ccfr yellow-handed!

Awa ogbonge guest na wey be Director, Media & Advocacy, for NDLEA.

Make we throwey tiri gbosa for our ogbonge Sporty Diva Kachi Okafor πŸŽ‚ πŸ₯‚ 🎊Happy birthday to you!!! πŸ’₯
04/08/2026

Make we throwey tiri gbosa for our ogbonge Sporty Diva Kachi Okafor πŸŽ‚ πŸ₯‚ 🎊

Happy birthday to you!!! πŸ’₯

03/08/2026

As pipu dey wonder wetin NDLEA dey do with illegal drugs wey dem seize, Femi Babafemi, wey be Director, Media and Advocacy, NDLEA, don for di mata.

πŸŽ™οΈ Mc Bluetooth ccfr

The drug problem for Naija na serious mata, based on torΓ­ wey dey ground, as e dey affect around 14.3 million people (14...
31/07/2026

The drug problem for Naija na serious mata, based on torΓ­ wey dey ground, as e dey affect around 14.3 million people (14.4%) inside we kontri from age 15 to 64, wey be tiri times the global rate.

Another gbege na say di United States Drug Department, plus di report wey AFRICON release, tok say obodo Naija don turn major location for the production of hard drugs.

Ontop Saturday morning flenjor dis weekend, Mc Bluetooth ccfr & Nomzy The Radio Paddy go dey with the NDLEA Director Media and Advocacy, Femi Babafemi make we for reason dis mata.

πŸ“ž 07009950995
πŸ“² 08024472317
πŸ“» wazobiafm.com/abuja

31/07/2026

Di mata of students wey dey bully teachers don reach be careful.

Wetin you think? Oya πŸ‘‡πŸ½

30/07/2026

That totori feeling wen show don end, na to flex remain na?

Oya move your bodi πŸ•ΊπŸ½πŸ•ΊπŸ½

Address

Abuja

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Wazobia FM 99.5 Abuja posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Wazobia FM 99.5 Abuja:

Shortcuts

Share