10/06/2026
Now mosquito go don bite blessing where she dey since yesterdayπ
Some of you dey muzz me sha,like you are so jobless that you baff comot for house to go confirm if they rob your ex friend or not π
Kai,if na public bus you enter since na lagos she dey,you go don too inhale plenty body odour for inside the busπ
Nothing i never see for this Facebook..
Oya bring Evidence,you pause π«
Someone that said she has evidence on Reaching the station evidence disappeared π
Wetin kukuma concern us,My prayers be say may we never lack data oo π
Abeg make rain no fall today oo,I spread my 2 padded yansh outside,E never gree dry since on Monday π€ππ€£π