Morrisdon

Morrisdon Offering you a premium educational entertainment👌

11/03/2026

Children can be worse than bandit sometimes 🤣🤣

11/03/2026

Fear woman oo😀
If they can pressure Simba like this
Then who do you think you are🤣🤣🤣

As I was passing a bush side, I heard a cry from the bushI ran into the bush to see who was crying Behold it was my ex g...
10/03/2026

As I was passing a bush side, I heard a cry from the bush
I ran into the bush to see who was crying
Behold it was my ex girlfriend's current boyfriend, the same guy that snatched my girlfriend ooo
His blokos was trapped on the tree oo
As a good man with a kind heart, I decided to help the poor guy oo🤷

Like this now ehh... Na the blokos I wan finish oh! Sorry, I wan commot for the tree



Abeg una sure say na only one apple una chop, abi una use am do fruit salad?Cuz me I no understand oo, this suffer don t...
09/03/2026

Abeg una sure say na only one apple una chop, abi una use am do fruit salad?

Cuz me I no understand oo, this suffer don too much oo😭


゚viralシ

Fine girl, I thought you said that you are taking me to your house🙄What are we doing inside the ocean abeg?Wetin i go te...
08/03/2026

Fine girl, I thought you said that you are taking me to your house🙄
What are we doing inside the ocean abeg?

Wetin i go tell my mother like this😭😭😭

Na mumu dey spend money for aircraft when witchcraft dey😂
08/03/2026

Na mumu dey spend money for aircraft when witchcraft dey😂

Chai!.... Which kin wahala be this😭See food wey they don serve me finish for dream😭😭😭Make una come carry this girl befor...
07/03/2026

Chai!.... Which kin wahala be this😭

See food wey they don serve me finish for dream😭😭😭

Make una come carry this girl before hand go touch am oo😭



゚viralシ

Address

Diobu
Lagos
500001

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Morrisdon posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Morrisdon:

Share